Is your heart condemning you, why are you running your mouth .are you the only Mike in the industry , also you are not the only person calling himself king , there are plenty kings and there are plenty Mike .
@sircruz2379
3 ай бұрын
Oga u get mind oo, vdm nor be your mate at all
@AjayiOladelemic-oy5yd
3 ай бұрын
You dey crazy mumu Mike
@macdonaldnwagwu2773
20 күн бұрын
This guy nah dey most foolish guy way I dey ever see for my life 😅😅😅
@janembonu1410
Күн бұрын
😂 na only laugh i just dey laugh for all these comments, the insults dey too funny abeg. I dn laugh tire
@Dondiddy20
3 ай бұрын
I dislike dis guy, i never watch anything of him online oooo...abeg na comedian him be or wethin ? Na him be the only Mike?
@obainokidstv3504
2 ай бұрын
Me too oooo
@Redemption371
3 ай бұрын
Oga shut up cause VDM❤ no know you at all. Mumu notice me.
@BESOPE-BRAWL_STARS
Ай бұрын
See person weh no get any level😂😂😂
@gideonbright-w7c
5 күн бұрын
You will learn the hard way if you are not careful oh...VDM no dey play oh hope say no be you oh
@emmanuelaudkwu1362
3 ай бұрын
No levels at all
@Charles_C123
3 ай бұрын
I no like this guy contents
@akopcoutinho
13 күн бұрын
You confess finish still get mouth. Hmmm pay back and post your evidence. I am not your fan at all. Cheap article. I dey Unsubscribe you like this
@MatthewWhite-sg4hw
2 ай бұрын
Oga no be you vdm they talk too, no they chase clout
@isaachassane
3 ай бұрын
I swear I no know this guy😂
@lambart9130
Ай бұрын
This guy na just mumu, i just nor like this guy at all😡😡😡
@kingsleyenogieru341
3 ай бұрын
Mumu nor be u e dey talk
@GrantManagement-o5k
Ай бұрын
You mumu sha Old foul
@juliusangel2774
3 ай бұрын
Who dey talk to this one , why people wey dey Benin no dey advice this mumu , e dey one use vdm trend and that one no even get him mind , before him be like local farmer 😂😂 , this guy no just get level make I delete the idiot comot for my page
@Em3ka-O2R
3 ай бұрын
Balderdash!!! I wonder why KZitem suggested this rubbish to me
@peacemary-gr1xl
2 ай бұрын
I keep saying dis That all I see is activism garnished with antagonism and some sprinkle of acrimony & bitterness. Chikina ! But God pass dem I love God's judgement so much. The measure u give is the measure u receive D more u peep d more ur head dey come out. Onye n'enyo is ya a na aputa !
@joyjazzyjazzyjy4233
Ай бұрын
You are always a winner 🏆 brother Mike ❤❤❤❤
@Obi-r2g
3 ай бұрын
U guy's don't know mike, mike is just making his money men.
@Binato-naija
3 ай бұрын
Dis one done zour ooo Dem tag ur pics, na wa oooo
@obainokidstv3504
2 ай бұрын
I knw say this Mike dey call out VDM since to notice him. Now he don finally notice u .
@amehpatrickdavid7239
3 ай бұрын
Ant 🐜 dey inside your cloth? Please next time compose yourself well, you are still very young
@leophoenix1452
3 ай бұрын
😂😂😂😂... No be him o.... This mike na comedian/content creator... Una no even get the humour...😅😅😅😂😂😂 Nice one mike❤❤❤
@candsonsfarm5147
3 ай бұрын
Please I want to understand since I started watching this guy I have not seen any content at all. Abi when fighting tune to content
@Imomoh
2 ай бұрын
Broda Mike dey do. him thing. in his. own way. so know. right,
@ledichicledisi2318
3 ай бұрын
Ozuooor! See your brain na , to fraud person better pass to naked online
@enwerejichima1659
3 ай бұрын
😂😂😂😂
@sheilakienntongalah1007
3 ай бұрын
Pencil ✏ legs 😂 😂😂😂who first get your time with 100 views 😂😂😂very mumu way no get sense hope your wife is back
Пікірлер: 36