The full length Amapiano remix of Ckay's 'By Now' thats been making waves on Tik Tok.
Listen to 'Sad Romance' Remix EP : Ckay.lnk.to/Sad_RomanceAY
Follow CKay On:
Facebook: / ckayyo
Twitter: / ckay_yo
Instagram: / ckay_yo
Subscribe to KZitem: Subscribe: bit.ly/SubscribetoCkay
CKayt - By Now (Lyrics)
Verse 1:
shimi shimi shimi ya
shimi shimi ya shimi ya
she no dey wear brazziere
when she see me ya
see me ya
nobody wickeder than you shawty
why you dey catch my cruise?
i should be beside and inside you shawty
Pre-Chorus:
woah woah by now
we suppose don ___ by now
how you go dey tease me
up till now
eh up till now
make i turn your body
upside down
make our neighbours
hear the sound
it’s me and you no one’s around ah
no one’s around ah
Chorus:
Ra ra
nobody go know
Ra ra
nobody go know
yoyo bitters
the ting dey bitter like yoyo bitters
when you’re not around me
be like sey i dey for hospital
Verse 2:
I know what you like
I know what you like
I see it in your eyes
but you too dey disguise
no go slogodo
are you a bad ____ or are you a cat fish?
the story don dey long
if i no pick your call it’s not my fault
Pre-Chorus:
woah woah by now
we suppose don ___ by now
how you go dey tease me
up till now
eh up till now
make i turn your body
upside down
make our neighbours
hear the sound
it’s me and you no one’s around ah
no one’s around ah
Chorus:
Ra ra
nobody go know
Ra ra
nobody go know
yoyo bitters
the ting dey bitter like yoyo bitters
when you’re not around me
e be like sey i dey for hospital
#bynow
#bynowremix
#ckay
#sadromance
Негізгі бет Музыка CKay - By Now [Amapiano Remix]
Пікірлер: 173