Mr Eazi confesses his adoration for his love interest's "ileke idi" in the official video to his hit song "Surrender" featuring the soothing vocals of Simi. Life is Eazi, Vol. 2 - Lagos To London is OUT NOW!
Stream & Download Here: listen.platoon....
Watch Surrender animated video here: • Mr Eazi - Surrender (f...
Watch Mr Eazi & Simi "Doyin" here: • Mr Eazi & Simi - Doyin...
Watch emPawa 100 Videos Here: bit.ly/31hURbD
Watch emPawa Africa Exclusives Here bit.ly/2Mypea9
Lyrics
Baby make you loving the boy
Baby make you kiss the boy
Baby make you loving the boy
Baby you for kiss the boy (kiss the boy)
I surre I surre to your ileke idi o
I surre I surrender to your ileke idi o
I surre I surre to your ileke idi o
I surre I surrender
I no say I no strong like Mike Tyson
I no say I no getty the voice like Michael Jackson
I no say I no sweet like Zara Larsson
I no say I no getty money like Richard Branson
But wetin I get e pass the money wey you want
If you give me a chance I give you everything I got
I dey pray to God that this loving is enough
Baby I just want to let you know
I surre I surre to your ileke idi o
I surre I surrender to your ileke idi o
I surre I surre to your ileke idi o
I surre I surrender to your ileke idi o
I surre I surre, like say na felony o
I don’t care, I don’t care about you money o
You surre, you surrender to my ileke idi o
No dey fear omo just call me your honey o
No forget baby, set reminder
I open my heart baby, come make you enter
Carry your matter for head, your defender
For you baby, for you omo
I no want Mr Jackson, you know me better
I am loving your melody, lori instrumental
Anything you have is enough tori
Baby I surrender to your to to ri o
I surre I surre to your ileke idi o
I surre I surrender to your ileke idi o
I surre I surre to your ileke idi o
I surre I surrender to your ileke idi o
Love Love Loving the boy
Baby making you kiss the boy [Zagadat]
Baby make you loving the boy
Baby you for kiss the boy
Baby make you loving the boy
Baby may you kiss the boy [Zagadat]
Baby make you loving the boy
Baby make you kiss the boy
Credits: Oluwatosin Oluwole Ajibade, Simisola Bolatito Ogunleye, Pheelz, Julian Nicco Annan & Alastair O’Donnell
Follow Mr Eazi
Facebook: / officialmreazi
Twitter: / mreazi
SoundCloud: / mreazi
Instagram: / mreazi
Web: mreazi.com
KZitem: smarturl.it/MrE...
#MrEazi #Simi #LagosToLondon
Негізгі бет Mr Eazi - Surrender (feat. Simi) [Official Video]
Пікірлер: 1,6 М.