@@slayturay9832 Fathers matters too, justice for dads cos I’m going to be one someday😂😂
@celestinepius429
2 ай бұрын
I support VDM 😂😂 who be Paulo self
@dobeAkaenweokwu
2 ай бұрын
paulo wan trend oh
@obiadaeze6120
2 ай бұрын
See your wretched life Oga enter canal
@mimielibokun8230
2 ай бұрын
Make Paulo go borrow sense.Woman wrapper.
@faithfully921
2 ай бұрын
He’s big and useless with no sense hmm
@neroslinkmediaafrica
2 ай бұрын
Some people Dey like jump into other people business without even knowing how it started smh
@aanilucky6620
2 ай бұрын
Nobody jumped into anybody’s business, Paulo na Iyabo Ojo husband.
@liimahh
2 ай бұрын
frrrr
@juliusangel2774
2 ай бұрын
@@aanilucky6620Na you wed them ? Go sleep abeg dem too.mumu
@soludave
2 ай бұрын
@@aanilucky6620 You mean boyfriend?
@user-kx2tr4uz3s
2 ай бұрын
@@aanilucky6620 Thank you ohh, me sef no come understand again niii.
@iam_ozigi7728
2 ай бұрын
See ehn, in this life, no be everybody fit let you go scot free when u insult his parents. 💯 That insult is still painful to vdm
@_Mhizqueen
2 ай бұрын
I swear
@naomialagbe922
2 ай бұрын
He insulted her with Tonto dike first.
@liimahh
2 ай бұрын
frrrrr
@juliusangel2774
2 ай бұрын
@@liimahh bros Na the only grammar you Sabi be that for real for real 😂😂 the thing tire me oo, no reason am Na joke , I just come cruise
@juliusangel2774
2 ай бұрын
But now who e dey pain pass if no iyabo and Paulo the gate man 😂😂
@oluade1010
2 ай бұрын
Please 🙏, verydark man, be careful. Listen to the warning of that pastor, it costs you nothing, please. We don't want to loose you dear. You are a good person. Think about your mother that suffered over you. Have mercy on her, biko🙏. Nigeria is too dangerous o my brother. May God Almighty protect you 🙏
@chrismog286
2 ай бұрын
Haters gonna hate! They gonna learn😂
@_barbarabonney
2 ай бұрын
The hard way 😂
@enigma501
2 ай бұрын
Abeg who be Paulo? I no know am ooo.. VDM to the moon and back. #Ratel
@terveraondongu5573
2 ай бұрын
And he will learn in the hard way 😅😉
@danielejiofor7449
2 ай бұрын
I love my mother the way VDM love his❤...one love for bro
@God_light12
2 ай бұрын
Leave him😂 he's gonna learnnnnnnnnn
@obiadaeze6120
2 ай бұрын
This one with your wretchedness you are talking IMBECILE
@Usmanilemona
2 ай бұрын
The only Paulo wey I know na Dybala, any other one na ekuke
@ekwoanyafavour
2 ай бұрын
😅😅😅😅
@juliusangel2774
2 ай бұрын
Paulo the gate man of woman wrapper
@wisdomakwarandu3559
2 ай бұрын
War don start 😩🤧😂😂😂😂
@MaverickDaVinci
2 ай бұрын
When your wild animal got loose, you didn't rush to tame it, buh when arrows started hitting the animal from different direction you started crying fowl for a wild animal. You never see anything, unless you do the right thing. VDM is even lenient sha, he's ready to accept apology for callin his mama. If you try that with me, the fight would be the last man standin!
@MaverickDaVinci
2 ай бұрын
@@obiadaeze6120 your wild animal 've already been shot with arrows, go deal with that first and come back here. Stop cryin
@juliusangel2774
2 ай бұрын
@@obiadaeze6120 shut up evil supporting evil , Na so your tribe be una like support evil Paulo the gate man Na woman wrapper , Na ewu. Make him go seat
@akajeoro9760
2 ай бұрын
Watin dey pain me na say, some people dey the man comment dey insult vdm, those some people still dey here they praise am. This country ehn
@omecsbabatv2329
2 ай бұрын
Why dis man dey jumb enter matter now. Anyway i get mb and my battery 🔋 is fully charged 😂😂😂 i dey hear
@tekenakaribiwhyte1948
2 ай бұрын
Paulo is so stupid, he should have settled both of them behind the scene far back .
@jeff4rhema.348
2 ай бұрын
Yes it was still possible even now before his comment He should have reach out to VDM and say this is my wife and I don't like they way you both drag each other, please lets drop the anger and hate and also talk to his wife to please put the difference aside with me and you will not hear both of them attacking each other. Man way nor fit control their home na so then they behave.
@juliusangel2774
2 ай бұрын
@@jeff4rhema.348Na you marry iyabo give Paulo the gate man , Na you
@obiadaeze6120
2 ай бұрын
@@jeff4rhema.348 Oga he did nothing wrong unless you don't value the people in your life.
@jeff4rhema.348
2 ай бұрын
@@obiadaeze6120 Go and sleep he did nothing see so that was the best thing to do? He blind when his wife also insulted him?
@jeff4rhema.348
2 ай бұрын
@@obiadaeze6120 I will tell you from now till tomorrow Paul o was stupid to act that na him introduced them to ham. The way he has same values VDM
@JohnEbute-dn3lw
2 ай бұрын
Me no understand oo abeg who be this Paulo where day stress my chairman like this ❤💯
@greatmindwisdom7116
2 ай бұрын
My Edo brother, abeg end dis saga thing with Iyabo, and ignore her husband.
@CExcel
2 ай бұрын
#VDM....... LET THE WAR BEGAN 😂😂😂😂 POLO RESPECT YOUR SELF OOOO STAY AWAY FROM SAGA
@obiadaeze6120
2 ай бұрын
FOOL
@stevetravels_films
2 ай бұрын
Omo this film btw iyabo and vdm go long well well ooo
@StazzyODS
2 ай бұрын
Una fit insult my papa dat na una business 😅😅😅😂
@omodele.asonibare7276
2 ай бұрын
Ogun deooo Egbawa oo😂😂😂…he wants to defend his misisi… wether he follow 2 of una go court wey he dey put mouth for wetin no concern him
@CynthiaAdaobi-hw9vl
2 ай бұрын
Just scared 😁 Vdm please 🙏 calm down no vex
@TonyMontana-qu6kw
2 ай бұрын
Paulo comot body oooooooo! We have so much respect for u. U go loose am finish oooo #Ratel
@dreamyqueen2449
2 ай бұрын
But iyabo is too old for all these nonsense 🙄, she has to stop this 🙄 castigation and respect herself publicly..
@obiadaeze6120
2 ай бұрын
You are silly Are you not seeing the rubbish he is doing
@juliusangel2774
2 ай бұрын
@@obiadaeze6120 which rubbish you wey foolish like the sad version of iyabo , you no say your tribe Na uselessness una dey support no truth for una life , iyabo dey brainless like him boyfriend , dem two mumu , vdm fire down there blokos no dey there
@JosephJohn-qx8gu
2 ай бұрын
@@obiadaeze6120Ahswear the boy Dey craze.
@ogonnaokechukwu1761
2 ай бұрын
So it is Iyabo's fault that he is insulting her everyday, calling her out everyday? Hmmm
@juliusangel2774
2 ай бұрын
@@ogonnaokechukwu1761 yes it's her fault if she had kept her mouth shut and mind her business this issue wouldn't have escalated and ontop of that u go still report the guy to the police yet he was released Na only poor man fit die for prison , u won't be honest because you only support iyabo because she dey date Ur tribe person and we all know you support your tribe even in evil , Na una way be , tribalistic , aunty here u fit say wey go sense , just drop am in peace
@Dphemmy
2 ай бұрын
Let the war begin ,Paulo abeg reply this guy 😅😅
@mohammedroimat2841
2 ай бұрын
Give him or go meet Lizzy Anjonrin make she give you names cuz that woman na legend of warriors ❤
@oloruntobarowland409
2 ай бұрын
Chai vdm is so bold o. Chai.
@deborahbassey5350
2 ай бұрын
Na love de shark am😂😂😂😂
@sogbesanjamiu1121
2 ай бұрын
This guy dem dey call Paul o seriously I think he doesn't think like a man I think like a man what he should have done is to settle the issues btw iyabo and VDM
@nikeakinsuyi6688
2 ай бұрын
Why will iyabo abuse Ur mum. Oh what a shame. Iyabo should just apologise na
@relaxationtime3986
2 ай бұрын
This pauloo self na name ahbii na bed wear dem the try refer😂😂
@olanrewajusamuel8596
2 ай бұрын
All these people how Una dey know about people like this 😂😅 Truly the internet doesn't forget
@BIGMPIRE100
2 ай бұрын
VDM I de ur back but from my own thinking again I de think say make e nor go be iyabo carry dat man phone type dat shit but waten concern me🤷 They gon lurn😂😂😂😂
@obiadaeze6120
2 ай бұрын
Empty brain Run inside
@Leofirsteddc
2 ай бұрын
De go whine you but nor panic boss
@WILLYBOY_007
2 ай бұрын
Bro no worries we love you premium security ❤❤❤❤
@theellayoudlove2473
2 ай бұрын
VDM, I support you Hoha!!!
@KurajGustavo
2 ай бұрын
See as I dey love you daily on per nanoseconds...VDM❤
@oblizzclipz
2 ай бұрын
Haters will surely learn it hard!
@WILLYBOY_007
2 ай бұрын
I swear very hard
@obiadaeze6120
2 ай бұрын
Mumu don't go and look for work GOAT
@obiadaeze6120
2 ай бұрын
@@WILLYBOY_007 IDIOT
@janetanya3050
2 ай бұрын
Laugh for me my love 😅😅😅😅, Don't play else you learn in a hard way🤞
@lordrennieslomotey5909
2 ай бұрын
I just detest unfair people. ..when she was insulting VDM Paulo kept quiet. ..such a simp.
@beatsolutionsstudio6398
2 ай бұрын
I hear say you no spray any money but na you chop pass
@user-zb2mx1lh6u
2 ай бұрын
Oga shut up naa Wetin edo pple pass be this 😂😂😂
@billsmoney2887
2 ай бұрын
Try dem na
@stellamaris4743
2 ай бұрын
Husband kwa? Which time dem marry wey we no know? They're gonna learn and learn the hard way😂
@omodele.asonibare7276
2 ай бұрын
😂😂😂
@simamkelemakinana
2 ай бұрын
soon you learn .. na 9ja be this
@tanyinelsonnkwa5018
2 ай бұрын
Nobody play with the Mum
@osas3857
2 ай бұрын
Vdm, u no go blame am. Thats his wife and its his responsibility. For bro code, let it go.
@user-cw5jc1wy7x
2 ай бұрын
Them go learn 😂
@user-ic1sf4qz3t
2 ай бұрын
You are blessed child
@joyrichie3196
2 ай бұрын
As i sub cause of this gbas gbos ,if una stop nah thunder go fire una 😂
@amadihenry7599
2 ай бұрын
Brother poor 😂😂
@VictoriaSm20
2 ай бұрын
Very dark man my brother good day to you pls my brother am from Edo State pls i want to talk to you very important I really need your help my brother pls
@JoyKelechi13
2 ай бұрын
I love VDM ❤❤❤❤❤
@WILLYBOY_007
2 ай бұрын
Na now dem go learn hard way my bro
@Justsomarrh
2 ай бұрын
I never digest the other video finish another one don land. VDM wosunu😂😂😂
@adebolanelson
2 ай бұрын
U don big pass dis iyabo ojo no reply u oooo damn ❤
@omolaraafolabi514
2 ай бұрын
Na lie 😂😂😂
@Aishaa5
2 ай бұрын
Pls give us part two of the Davido gist o abeg😂😂😂
@abubakarmahmud2534
2 ай бұрын
Who b diz Paulo ma sef..does he have a reputable name???
@Real-Verydarkblackman
2 ай бұрын
VDM for life❤😂🔥...
@tsolway
2 ай бұрын
VDM to da world.
@Horlah19
2 ай бұрын
Iku pa e vdm!
@blessinggrace7204
2 ай бұрын
Paulo na woman rapa, watin concern am now? This is BTW iyabo and VDM and he should respect himself
@blessinggrace7204
2 ай бұрын
I hear, brother Paul😂😂😂😂😂
@adebolanelson
2 ай бұрын
Hmmm vdm be careful
@EllaSuitableGist
2 ай бұрын
Vdm to the world😂😅
@user-vb4mb6yc3o
2 ай бұрын
VDM. Forgive Iyabo and let peace reign.. the more u hold that against her the more God hold ur sins against you. Forgive her and be forgiven my Edo brother... Let love lead
@tokutapreye916
2 ай бұрын
Lols i know this is coming 🤣🤣 VDM ooo
@henryidibia7383
2 ай бұрын
Brother Paul 😂😂😂😂😂😂
@lolaolaniyi4185
2 ай бұрын
Hes gonn leern😅
@chalymoretv929
2 ай бұрын
😂😂😂😂😂 VDM....
@ndiama9288
2 ай бұрын
Brother Paul 😂okpolo eyes 😂
@Adeola766
2 ай бұрын
Paulo don come buy market 😂😂wey nor concern am 😂😂😂
@user-jl7qm4ug5r
2 ай бұрын
Please don't mind him na mumu he be abi why she go talk to your mother it's very painful and bad of her please just forgive her
@obiadaeze6120
2 ай бұрын
Who released the goats
@officialaustine
2 ай бұрын
Paulo needs to learn 😊
@Adeola766
2 ай бұрын
Dey heard way😂😂😂
@samuelkokobaikimi8984
2 ай бұрын
I just know say come back go 🔥🔥🔥
@saintahmedgysko9844
2 ай бұрын
Else e go learn d hard way. Make e stay im lane
@ASIATAABDULFATAI
2 ай бұрын
Paulo u better behave🤣🤣🤣🤣
@Adeola766
2 ай бұрын
Well well Abi😂😂😂
@Zoeyagule
2 ай бұрын
How will you call somebody’s father RAM of all animals 😭😂😂😂😂😂😂😂 take heart VDM stop crying 😂
@Mannytex
2 ай бұрын
Which year VDM start dey do. Content. ???? Pls I need answer 🙏🙏🙏🙏
@rolandmobeh3639
2 ай бұрын
This vdm be don sell all he shame. He no get any shame again left in him.
@juliusangel2774
2 ай бұрын
Which shame , Na Ur papa blokos him sell to dey shame for , why people like you just no get sense ,u no get talk go sell Agege bread abeg shift😂 ewu
@myvideosvideos3900
2 ай бұрын
So weytin this guy do, wey make you dey insult him papa. If he come insult your mama. You go dey knack head for wall like VDM. I subscribed to this page. But VDM don too over do things.@@juliusangel2774
@philipyawalistic6069
2 ай бұрын
Please vdm...try and forgive her.. please
@user-pj3ml7ui2u
2 ай бұрын
But , above all God has really expose and disgrace Iyabo Ojo a.k.a SHEPETERI in so many ways and God will keep exposing her in all areas, cos I can see she is a deserter to our country 9Ja Pls VDM forgive and forget ! Move on and keep your good work going God bless your daily activities 💯💯💯%
@WILLYBOY_007
2 ай бұрын
My Gee wey dey your back spread news
@davidsamueltolorunju1402
2 ай бұрын
😅😅 Your money no go repair your personality. 😅
@MercyOsariemen
2 ай бұрын
Anything Wey you wan talk nor go fit change Paulo status 🥱.
@emmanueldamilare9040
2 ай бұрын
Who else is watching from prison
@kosichidinma8149
2 ай бұрын
🙄🙄🙄🙄prison kwa??
@burtonafonja1740
2 ай бұрын
Kuje in da house😂😂
@oluwafemijohnmiracle9877
2 ай бұрын
Na only you na
@pluvrich_pluv5466
2 ай бұрын
You😂😂 only oo😂
@pluvrich_pluv5466
2 ай бұрын
@@kosichidinma8149😂
@perrycruise951
2 ай бұрын
So no be you first start am
@florentaobiyede3388
2 ай бұрын
War start 😂😂😂
@daruwanaisaiah7003
2 ай бұрын
The battle line has be drawn If you come for him You are the Victim, If he come for you you are still the Victim. Don't Play
@kingsleyenogieru341
2 ай бұрын
Poulolo, were u nor ther when she dey insuit vdm mother. Make una go beg vmd mother
@AbdulwadudAbubakarsadiq
2 ай бұрын
Who be this Paul sef
@AnnaAbie
2 ай бұрын
Who be paulo😂
@gabrielokhai2532
2 ай бұрын
I too like vdm 😂😂
@abigailakindele9778
2 ай бұрын
Brother over look 👀 please let’s move
@kalisofamily4251
2 ай бұрын
How did this tout get relevance???
@IgboafugoRita
2 ай бұрын
How is he a tout cos he is speaking the truth.if you don't know what to say keep quiet
@SolexEtayokhai
2 ай бұрын
Give dem VDM 😊
@JoshuaLade-qi8mv
2 ай бұрын
My guyyyyyy😂😂😂😂😂😂
@kingbascee8036
2 ай бұрын
Paulo!! Shey you don hear now?
@Adeola766
2 ай бұрын
Paulo how market 😂😂😂oga
@Ladymeg
2 ай бұрын
The gods has spoken.
@kelechianusionwu6343
2 ай бұрын
If she apologises to your mama, will you apologise to iyabo
@luckyisumafen1269
2 ай бұрын
Do you have listening problem?
@myvideosvideos3900
2 ай бұрын
The question is will he apologize to Iyabo's children. The last time I checked. them be mate. As e dey pain nam say Iyabo OJO insult him mama. Na so e dey pain Iyabo children say he insult their mother.
Пікірлер: 280