Linda Ikeji just post on her blog her big mansion wey she buy for N500 million Naira, adnd she don comot advice ladies say make dem no wait until man buy them anything before them work hard. Wetin you think about her statement and the mansion wey she buy. Watch and hear Falz the badt guy opinion on top this matter.
Watch am NOW , Na Wazobia TV, Na We TV...
U fit also chook eye LIVE Ontop: www.wazobiatv.tv/live
From (2:00 PM - 3:00 PM WAT) every weekday)
Негізгі бет Ойын-сауық TALK TALK - Falz Discuss With the Ladies About Linda Ikeji N500million Mansion (Pt.2) | Wazobia TV
Пікірлер: 69