The guy self na criminal how you go say 3 eggs 100 naira na 2005 we dey 🤣🤣🤣🤣🤣🤣
@officialtakker6150
8 ай бұрын
Abeg make una clear road for ma mama abeg 😂😂😂😂 a don laugh belly scatter 😂😂😂🤣🤣🤣❤️
@emmanuelhappiness9908
8 ай бұрын
Ma you really hit this role 😂😂😂😂
@officialtakker6150
8 ай бұрын
Mama: my brother egg 150 Buyer: for weytin na!! egg wey Dem dey sell 3 100 naira 😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂🤣🤣🤣🤣 Mama: why you dey para for me na me be government? 😂😂😂😂🤣🤣🤣🤣
@CalabarchicTv
8 ай бұрын
😂😂
@emmanuele7441
8 ай бұрын
😂😂😂😂😂
@obianujuaugustina7756
8 ай бұрын
😂😂😂
@Laura-Nunwir
8 ай бұрын
At this rate, I think she's using her pregnancy as an excuse to just chop customers purchases 😂😅😊🤫😜🤣👏🏾🤗
Пікірлер: 12