Listen to the Official Audio for Look by Ugoccie off her EP, A Piece Of Me.
Available on all Digital platforms:
ugoccie.ffm.to/apieceofme
Connect With Ugoccie
Instagram - / ugoccie
Twitter - / ugoccie
Facebook - / ugoccie
Lyrics:
Look me up and down You go see that I no bitter
Tell me your matter
I no fit doubt you, I no get time (2x)
IT was so hard for me, but I didn't tell
You said you gon ride for me, yet you did me bad Everybody thought I had all my pieces together They said I dey wrong for thinking and drinking
Chorus
Man I Thank God for my life now Everybody wanna know how
I know it wasn't easy
Alaye just dey go steady
I Thank God for me life now Dem a really wanna know how See it wasn't easy
BABA God e show mercy
Hook
Look me up and down You go see that I no bitter
Tell me your matter
I no fit doubt you, I no get time (2x)
IT was so hard for me, but I didn't tell
You said you gon ride for me, yet you did me bad Everybody thought I had all my pieces together They said I dey wrong for thinking and drinking
Verse
Mainland to the island
All man we be one man
Fine boy wey nọ get joy
Your bad vibe e dey kill joy Nke onye ji ọbụrụ ṅaa
Ọkwa anyị Pasa n'ógbè a Hard times man e nọ dey last Hold tight you no go crash
Hook
Look me up and down You go see that I no bitter
If you Tell me your matter
I no fit doubt you, I no get time (2x)
IT was so hard for me, but I didn't tell
You said you gon ride for me, yet you did me bad Everybody thought I had all my pieces together They said I dey wrong for thinking and drinking
#Ugoccie #Look #OfficialAudio #APieceOfMe
Негізгі бет Музыка Ugoccie - Look [Official Audio]
Пікірлер: 20